

We wen beleive say na we knw pass lords na we fuck up pass but no be matter wen dey be this one.

Men wen too sabi a still hear wetin all man reason comot non acada inni 4rm movemen dat one dey, close Ts dat one na still reasonin but no be there e 4rm start so a beleive say e no go fit still end 4rm there. D best thing were axemen go do be say make our national head call all d zonal head make them seedown puthead together, because wetin de hapun 4 T now de make me de mad Juw were no reach to be axeman because of kpogri de go carri am go inni.ĭodoriman for all greatest Axe men, watin me i won yan be say all men na pottential anything,remmember korofo dey ooooooooo. If the heads dey use their hneads dem no go dey bam illiterates.Īye Axe Men,i don tiya for all dis tins wey dey happen for Temples, e be like say we don dey loose focus shame dey catch me sometimes wen i hear wetin dey happen. If we no wake up soon,NBM go diiiiiiiiiie o. Even the fuckin Eiye don get level pass us. If the heads dey use their heads dem no go dey bam illiterates. As far as am concerned the main problem na those heads wey Ts. Na those taughts way them the bam the spoil our movement with omila and the rest. Aye Oba Akensua u no yarn fire, na this ayes way no the T the cause all this omila parkage and the rest way the spoil the name of the movement.Īll ayes way no dey acada na heavy Obuntes. Make men reason say no be kitikiti we need now but as men go be wey acheivements go be.
Nbm black axe orientation code#
